Simi - Logba Logba (Official Video)
Following the release of her top-charting album, To Be Honest (TBH), Afropop Songstress Simi releases the official music video to one of the tracks titled ‘Logba Logba’. ‘Logba Logba’ reveals Simi in a celebratory mood as she implores her man to spend his money on her. The video is directed by Dammy Twitch. Stream 'TBH' on all platforms - https://simi.ffm.to/tobehonest Connect With Simi : Instagram - https://www.instagram.com/symplysimi/ Twitter - https://twitter.com/SympLySimi Facebook - https://www.facebook.com/symplysimi Lyrics: VERSE 1 I say baby don’t go If you leave me mo rogo I no plan to go solo lo lo lo Na you be my motto, I carry your logo Me no give you zobo ohhh Do me like that, I go do you like this Wetin you no like, I go minimize it If e too big, baby let me dice it If e too loud, baby let me hide it If you give me mulah I go put am for my kolo If I give you sugar Baby na wahala follow Put am for speaker Make dem hear am for igboro Love knock me down like kondo CHORUS Mister lover lover so be Je ka logba logba Se be Ma lu mi ni jibiti Baby eh Spend your milli milli on me oh Mister Lover lover Mister Bae Je ka logba logba Se be Ma lu mi ni jibiti Baby eh Spend your milli milli on me oh VERSE 2 We do it for the culture This love no go rupture Dem dey wait like vulture We no need interruption Make we no go regret o Make e no spoil, we go reset o Oh me and my sweetheart Inna two seater Living la vida loca Baby I swear if you do me like this Wetin you no like I go minimize it If e too big, baby we resize it If e too long, I can memorize it If you give me mulah I go put am for my kolo If I give you sugar Baby na wahala follow Put am for speaker Make dem hear am for igboro Love me knock me down like kondo CHORUS Mister lover lover So be Je ka logba logba Se be Ma lu mi ni jibiti Baby eh Spend your milli milli on me oh Mister Lover lover Mister Bae Je ka logba logba Se be Ma lu mi ni jibiti Baby eh Spend your milli milli on me oh Been looking for you all my
سال
2022
دورانیہ
3m
IMDb
7.3
کاسٹ
Simi
Singer
کاسٹ
Simi
Singer
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
2025 Afrobeats, Amapiano Overdose Live Mix (04-05-2025) [Laho, Biri Marung, Burna Boy, Rema, Davido]
Fireboy DML, Asake - Bandana (Official Video)
Wrong House 😱 | Mr macaroni | OGB Recent | brain jotter | Obaara Comedy Tv | 2024 comedy
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
Davido - With You (Official Video) ft. Omah Lay
Best of T.I Blaze
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
DJ PEREZ - LAHO MIX, Afrobeat & Amapiano Mix 2025, The Fire Assembly #12
AMAPIANO 2025 | AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | AFROBEATS 2025 |AFROBEAT MIXTAPE | DJ CALVIN | NA SCRA
2025 Afro Gospel Hits - Joe Praize, Mercy Chinwo, Moses Bliss, Chioma Jesus, Samsong, Paul Enenche
BEST OF THE BEST AMAPIANO & AFROBEAT VIDEO MIX 2025| DJ CALVIN, KIZZ DANIEL,SHODAY, DAVIDO WITH YOU
BEST OF CULTURE 2021 JOSEPH HILL CULTURE MIX REGGAE MIX - DJ DEHJAVU / RH EXCLUSIVE
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
Featured Picks
مزید entertainment چاہتے ہیں؟ ہمارے recommended gaming hub اور short-drama destination کو explore کریں۔

