Joeboy - Call (Official Video)
Joeboy releases "Call" the lead single from his upcoming debut album. The song introduces a darker, more urgent edge to JOEBOY’s sound, while the video further positions JOEBOY as a star to watch, as he shines in a dystopian, sci-fi love story set in an apocalyptic Lagos. Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboyCall Watch Joeboy Call Visualizer - https://youtu.be/jm-7qVrU6Po Lyrics Joeboy ‘pon deck Yeah yeah Confuse me Tell me why you dey confuse me (oh baby) Your body too attractive And the way I fall for you E Dey be like magic (oh no) Na where you dey me I go dey And I no go fit to come another day (odo) I go dey call you ma bebe Na together we go dey we no go fade away Why be sey na you dey ma mind Sey you no be option no be lie Oya make we run away make we fly away (oh no no no) Why be sey na you dey ma mind Sey you no be option no be lie Oya make we fly away make we run away So make you call on me Call on me Know sey I go pull up for you Know sey I go what Call on me Call on me You know sey I go pull up for you (ye ye) You know sey I go pull up for you Na so we enter part two Step inna the place everybody confuse Everything good Highlife cruise Smoke and booze oya make you feel good Oh nono Na where you dey me I go dey And I no go fit to come another day (odo) I go Dey call you ma bebe Na together we go dey we no go fade away Why be sey na you dey ma mind Sey you no be option no be lie Oya make we run away make we fly away (oh no no no) Why be sey na you dey ma mind Sey you no be option no be lie Oya make we fly away make we run away So make you call on me Call on me Know sey I go pull up for you Know sey I go what Call on me Call on me You know sey I go pull of for you (yeye) You know sey I go pull up for you O li do da lo O li do da lo O li do da lo lo O li do da lo lo O li do da lo O li do da lo O li do da lo lo O li do da lo lo Joe Joe, Joeboy ‘pon deck!! Credits: Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus, & Ezeani Chidera Godfrey Conne
سال
2020
دورانیہ
2m
IMDb
7.7
کاسٹ
Joeboy
Singer
کاسٹ
Joeboy
Singer
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
Rema - Baby (Is it a Crime) [Official Video]
AFROBEAT MIX 2024 NAIJA 💥 The Best and Latest Afrobeat Jams of 2024 💥 Ayra Starr, Burna Boy, Rema
Best Of Shallipopi 2023
Hyce - Constantly (w/ BoyPee, Brown Joel)
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
KING IN WAITING Full Movie - LIZZY GOLD, KEN ERICS AMAKA OFFOR 2023 Latest Nigerian Nollywood Movie
Ayo Maff - Are you there (Official Video)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
SEED OF LOVE SEASON 1 {NEW MOVIE} - Ken Erics|Chineye Ubah|2020 Latest Nigerian Nollywood Movie
P-Square - Alingo (Official Video)
DJ JAYCOZ AFROBEATS|NAIJA MIX 2025[ FT BURNABOY, REMA, OMAH LAY, JOSHUA BARAKA - WRONG PLACES ]
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
Kizz Daniel - Lie (Official Video)
Featured Picks
مزید entertainment چاہتے ہیں؟ ہمارے recommended gaming hub اور short-drama destination کو explore کریں۔

