Featured titleافروبیٹس

Broda Shaggi, Falz - Cross My Lane (Official Video)

افروبیٹس

Watch the Official Video for Cross My Lane by Broda Shaggi and Falz. Stream Cross My Lane on all music platforms: https://brodashaggi.ffm.to/crossmylane Connect With Broda Shaggi: Instagram: https://www.instagram.com/brodashaggi/ Twitter: https://twitter.com/BRODAshaggiNG Facebook: https://www.facebook.com/brodashaggi.world Lyrics: Intro Well if you want challenge me, Challenge me direct No be the one you go dey go through corner No dey go through corner Talk to me straight no dey go through corner This guy won Dey run my package No go try am, I be savage Shaggi’s 1st verse I no dey play with my baby I no dey with lover I no dey play with my baby I fit release my dog Eh She’s my girl, my girl Since I’ve been falling This one I’m dying for She’s the best no compare Her smile is for me For this girl I’ll shoot and run Eh Make you no cross my lane Make you no cross my lane, make you no Make you no cross my lane brother Make you just Dey your Dey Make you just Dey your lane Make you just Make you just Dey lane brother Chorus Oma jeya ode Feri Werey Omo jeya ode feri Werey Oma jeya ah ah Ode ma ri werey Omajeya ode feri werey Falz’s Verse Abeg it’s okay Na who fault And when then And so what Oloje ! Ariwo po! Carry yourself commot jor, I no fo Me wey still dey look at the back I never make any pass I never give am the lamba-baba And even though she gimme the eye I never take my chance I still dey look at the character-ta But I no go fit dey do like Bala Make any broda use me dey do shakara Shey you say you want dey show manpower Today na today you go feel my para No be my fault say she like my vibe Look me right in the eye say make I capitalize You get lucky say I dey with my guys, I’m feeling nice and I no dey like carry my size Chorus Oma jeya ode Feri Werey Omo jeya ode feri Werey Oma jeya ah ah Ode ma ri werey Omajeya ode feri werey Oya gbo I no dey play with my baby I no dey play with love If I catch you, e no go funny I fit

سال

2022

دورانیہ

3m

IMDb

7.3

ابھی دیکھیں

کاسٹ

Falz

Singer

آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے

افروبیٹس6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

افروبیٹس6.8

Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)

افروبیٹس7.0

BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)

افروبیٹس7.9

2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID

افروبیٹس7.8

Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave

افروبیٹس7.4

DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO

افروبیٹس7.4

Summer Time 2023 Afrobeats Mix/Best Of The Best/Dj Cisco Mix

افروبیٹس7.1

Tekno - Pana (Official Music Video)

افروبیٹس7.9

Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix

افروبیٹس7.9

Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy

افروبیٹس7.7

Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)

افروبیٹس7.3

AFROBEATS 2025 VIDEO MIX | NAIJA 2025 | AMAPIANO 2025( ASAKE MMS, BURNA, WIZKID, TYLA, TEMS, AYRA)

افروبیٹس7.6

AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)

افروبیٹس7.9

SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA

افروبیٹس7.8

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3

افروبیٹس7.1

Chris Brown - Residuals (Official Video)

افروبیٹس7.0

BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO

افروبیٹس7.4

Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist

افروبیٹس7.9

Ruger - Asiwaju (Official Video)

افروبیٹس7.1

Kertasy – Tik Tok Shake (Official Music Video) | TikTok Dance Anthem 2025

افروبیٹس6.3

Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)

افروبیٹس7.9

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5

افروبیٹس7.0

ASAKE MIXTAPE [AFROBEATS/AMAPIANO] [WORK OF ART ALBUM] DJ EMO'S DjêKonMon

افروبیٹس7.9

Kizz Daniel |kcee |shallipopi | The Best of Afrobeat Mix 2023 #djstarcool