Yemi Alade ft. Ajebo Hustlers - EFCC (Official Audio)
Effyzzie Music Group presents the official audio for EFCC performed by Yemi Alade and Ajebo Hustlers Mamapiano EP available on all streaming platforms https://fz.effyzziemusic.com/YAMamapiano Lyrics CHORUS Girl me o wanna know Shebi you be DSS EFCC, why you badge into my home Girlie me I wanna know Shebi you be dss efcc why you searching through my phone, girl me I wanna know The girl just dey sheweray sheweray sheweray, the girl just dey show me plenty werey 4ce Verse 1 Me I no be olosho No give me bobo Come take the kondo, I tell you no no Jump in the motto Gimme the combo Me I no want wetin dey your sokoto I'm.out tonight, naturally fine .eh mm Make you no use me to dey dey play Remember when u call me your orente He say my body sweet like reke He wanna lovey-dovey me ,see gbege O Boy Normal level, gum.my body like magneto Gimme backup like forseto..ahhhhhhhhh CHORUS Girl me o wanna know Shebi you be DSS EFCC, why you badge into my home Girlie me I wanna know Shebi you be dss efcc why you searching through my phone, girl me I wanna know Na why i just dey sheweray sheweray sheweray, Na why I just dey show me plenty werey 4X Verse 2 I no fit see cup drink water Ever since I block the kele for ikota She dey call me big brother She dey always make sure I dey think of her Anything wey we link up bah Jam my ex e tototori ,she insult her Her skoiskoi dey on default brah Only thing wey dey give her joy na my chizoba, chere ifeoma CHORUS Girl me o wanna know Shebi you be DSS EFCC, why you badge into my home Girlie me I wanna know Shebi you be dss efcc why you searching through my phone, girl me I wanna know The girl just dey sheweray sheweray sheweray, the girl just dey show me plenty werey 4X ------------------------------------------------------------- Connect with Yemi Alade https://www.yemialadeofficial.com https://www.twitter.com/yemialadee https://www.instagram.com/yemialade https://www.facebook.com/kingyemialade #Yemialade #Mamapiano #Ajebohustlers #Effyzzziemusic
Tahun
2023
Durasi
3m
IMDb
7.1
Pemeran
Ajebo Hustlers
Singer
Pemeran
Ajebo Hustlers
Singer
Mungkin Anda Juga Suka
2025 Afrobeats, Amapiano Overdose Live Mix (04-05-2025) [Laho, Biri Marung, Burna Boy, Rema, Davido]
Fireboy DML, Asake - Bandana (Official Video)
Wrong House 😱 | Mr macaroni | OGB Recent | brain jotter | Obaara Comedy Tv | 2024 comedy
AFROBEAT LATEST MIX 2025 - FIDO| DAVIDO| WIZKID| REMA| FIREBOY| ASAKE| OLAMIDE|BURNA BOY - VJ ALT
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
BEST OF DAVIDO MIX | 1 Hour 59 Mins of Chill Songs | Afrobeats/Amapiano /R&B MUSIC PLAYLIST | DAVIDO
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO
SEED OF LOVE SEASON 1 {NEW MOVIE} - Ken Erics|Chineye Ubah|2020 Latest Nigerian Nollywood Movie
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
Zambian Music Mix 2023 HIT AFTER HIT (27th January 2023) By HalfHumble - |Yo Maps |Solid Ace| Neo|
AFROBEAT BEST VIDEO MIX (24, 23, 22, 21) - NAIJA AFROBEAT | AFROBEATS | AMAPIANO | BNXN RUGER | TYLA
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
AFROBEAT VIDEO MIX 2024 💥 The Best and Latest Afrobeat Jams of 2024!
Pilihan Unggulan
Ingin hiburan tambahan? Jelajahi hub game rekomendasi kami dan destinasi short drama pilihan.


