Rema - Ginger Me (Official Lyric Video)
Rema - Ginger Me (Official Lyric Video) Stream Rema's Alien on YouTube: https://www.youtube.com/watchv=ozI4TkvceWw Stream Ginger Me from your favorite streaming service: https://rema.lnk.to/GingerMeSo Lyrics: Another banger! Girly na your love wey dey ginger me You dey give me the love and the energy Only you wey dey high me like Hennessy o Hmm baby o Girly na your love wey dey ginger me You dey give me the love and the energy Only you wey dey give me melody o Yay This love me I never see before baby o This love me I never feel before hm baby o This kind girl wey I never see before I go America go London me I never see before Hmm baby ahhn Sweeter than Fanta hmmm Coca-Cola oya hmmm Sweetie my belle o hmmm Omoge no go give me jedi-jedi o Born plenty baby baby o I no go do you Johnny Johnny o baby o hmmm ahh Na you you you you you Wey dey make me dey do do do do do Yay Na you you you you you Wey dey make me dey do do do do do Na you wey I choose choose choose choose choose you dey make me dey do do do do do I dey do like mumu I dey do like mumu I dey do like mumu yay mogbe o Girly na your love wey dey ginger me You dey give me the love and the energy Only you wey dey high me like Hennessy o Hmm baby o Girly na your love wey dey ginger me You dey give me the love and the energy Only you wey dey give me melody o Omoge na you I go fight for omoge na you say you I go die for I no get motor but na you I go ride for Hmmm When I dey sing say na you I dey sing for wine baby dance make you move for the dance floor omoge shey no be me you dey form for hmm Wine slow boogie down low Na the first time wey I dey in love o E be like drug wey dey make me slow Anywhere you go I follow you go mogbe Oo Monica hmm Monica ayyee Monica ahh Monica hello Monica come my way never let go hmm She say who be folake ahh me I nor know Me I no fit do you any ini-mani-mo Girl even if I be bad commando Girly na your love wey dey ginger me You dey give me the love and the energy Only you wey dey high me lik
Tahun
2020
Durasi
3m
IMDb
7.1
Pemeran
Rema
Singer
Pemeran
Rema
Singer
Mungkin Anda Juga Suka
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
[FREE] Rexxie x Mohbad "Paradise" Afrobeat Tribute Instrumentals (Afrobeats instrumentals 2023)
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
BLACK SHERIF drill MIXTAPE...
Rema - AZAMAN
AFROBEAT MIX 2024 NAIJA 💥 The Best and Latest Afrobeat Jams of 2024 💥 Ayra Starr, Burna Boy, Rema
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
BEST OF DAVIDO MIX | 1 Hour 59 Mins of Chill Songs | Afrobeats/Amapiano /R&B MUSIC PLAYLIST | DAVIDO
X-MEN: DAYS OF FUTURE PAST Clip - "Magneto vs. Wolverine" (2014) Sci-Fi
SEED OF LOVE SEASON 1 {NEW MOVIE} - Ken Erics|Chineye Ubah|2020 Latest Nigerian Nollywood Movie
BEST OF AFROBEATS VIDEO MIX 2025 | Davido,Burna Boy,Rema,Asake,Shallipopi,Tekno,Patoranking,Omah Lay
Pilihan Unggulan
Ingin hiburan tambahan? Jelajahi hub game rekomendasi kami dan destinasi short drama pilihan.

