T.I Blaze - Sometimes (Official Video)
Click here to get your lyrics video: https://www.fiverr.com/share/8GAaVg Lyrics 👇🏽 Hmm, ayy-ayy-ayy, ah-yeah Yeah-yeah (Shocker loshey beat) Maridman Entertainment Ah-ah-ahn They call me T.I Blaze, yeah, ayy-ayy Hmm, yo-yo-oh, oh Every day man ah been knockin' Every time man ah been workin' Steady grindin' wan tire me But, I no fit quit hustle for mummy (hustle for mummy) Hmm, ayy, ah Sometimes, food no dey give man joy (sometimes, food no dey give man joy) But, Canadian Loud, the feelin' is different (but, Canadian Loud, the feelin' is different) Aimoye shenkin' but no loose guardin' (aimoye shenkin' but no loose guardin') L'oru l'oru l'afin bo'she (bo'she) Why life con hard And man no wan to do bad (to do bad) 'Cause I no wan suffer later Na every time I dey sad (ayy) B'ashe n shey datin', l'anshey military, l'anshey military (military) Excessive bombin', k'ato ri maga ta gb'ori duro (maga ta gb'ori duro) So, me I went faraway Mummy mi nbe ni'le oh (nbe ni'le oh) They said "I have gone astray" Nigba tori jombo timo we, yeah When no one to ginger me, I ginger myself I woke myself then I said to myself "Boy Blaze, remember what mama said" Sooner or later, them go hear my cassette, for their Radio All this fine girls, dem ah re'di oh Dem go dey call me baby oh Egun l'eri, eshi mari mariwo So, e ma pariwo (Ilu) Sometimes, food no dey give man joy (sometimes, food no dey give man joy) But, Canadian Loud, the feelin' is different (but, Canadian Loud, the feelin' is different) Aimoye shenkin' but no loose guardin' (aimoye shenkin' but no loose guardin') L'oru l'oru l'afin bo'she (bo'she) Why life con hard And man no wan to do bad 'Cause I no wan suffer later (suffer later) Na every time I dey sad (ayy) Person wey no suffer no fit relate Eni toh shubu gan shima dide (dide) After sinnin', man, pray for grace (pray for grace) Make another man no go take my place (take my place) Ahh-ahh-ahn, man ah don see many things (many things) But, I gats keep my things, I keep my feelings Small boy, big, big thinking's (big,
वर्ष
2021
अवधि
3m
IMDb
7.6
कलाकार
T.I BLAZE
Singer
कलाकार
T.I BLAZE
Singer
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
DJ JAYCOZ AFROBEATS|NAIJA MIX 2025[ FT BURNABOY, REMA, OMAH LAY, JOSHUA BARAKA - WRONG PLACES ]
DJ Spinall ft WizKid - Nawo (Twerk Dance Class) | Unique Hope Choreography | Chop Daily
P-Square - Nobody Ugly [Official Video]
Fela Kuti - Yellow Fever
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
OLAMIDE X PHYNO, 2KINGS AUDIOMIXTAPE BY DJ SMITH, FT ALL YOUR FAVOUROTE OLAMIDE AND PHYNO SONGS
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
UB40 Greatest Hits - Best Songs of UB40 - HIT REGGAE
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
AFROBEAT 2025 | AFROBEATS VIDEO MIX 2025 l AMAPIANO 2025 |AFROBEAT MIXTAPE |DJ CALVIN, JOY IS COMING
Best Afrobeats Mix 2023 | 2 Hours | Wizkid | Rema | Burna Boy | Asake | Fireboy DML
Asake - WHY LOVE (Official Video)
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
BEST OF DAVIDO MIX | 1 Hour 59 Mins of Chill Songs | Afrobeats/Amapiano /R&B MUSIC PLAYLIST | DAVIDO
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
Featured Picks
और entertainment चाहिए? हमारे recommended gaming hub और short-drama destination को explore करें।

