Fela Kuti - Teacher Don't Teach Me Nonsense
LYRICS: TEACHER, TEACHER-O NA THE LECTURER BE YOUR NAME TEACHER, TEACHER-O NA THE LECTURE BE THE SAME MAKE-EE NO TEACH-EE ME AGAIN OH AS SOON TEACHING FINISH YES, DA THING-EE IT GON DIE IT DEY-O AS SOON TEACHING FINISH YES, DA THING-EE IT GON DIE IT DEY-O ME AND YOU NO DEY FOR THE SAME-U CATEGORY NA THE SAME CATEGORY-O Let's get down, to the underground spiritual game We all sing together, play music together in happiness All you have to do is sing what I play on my horn Now Let's go... A kujuba, A kujuba YE-EHHHH! Yehhhhhh-Ey! Ke-re-Ke, Ke-re-Ke, Ke-re-Ke, Ke-re-Ke, Ke-re-ke, Ke-re-Ji-Ke-Ke YAA! Ke-re-ke Ji Ke-ke YAA! Ke-re-ke Ji Ke-ke YAA! Ke-re-ke-Ke Ji Ke-ke YAA! All the wahala, all the problems, All the things, all the things they go do, For this world go start, When the teacher, schoolboy and schoolgirl jam together Who be teacher I go let you know When we be pikin FATHA/ MAMA BE TEACHER When we dey for school TEACHER BE TEACHER Now dey University LECTURER BE TEACHER When we start to work GOVERNMENT BE TEACHER CU-ULTURE AND TRADITION (*after each line) Who be government teacher Who be government teacher Cu-ulture and tradition Cu-ulture and tradition Now the problem side, of a teaching student-ee I go sing about I don pass pikin, I don pass school, university, se-fa pass As I don start to work, na government I must se-fa pass Da go for France YES SIR/YES MAAM (*after each line) Engi-land Italy Germany Na dem culture For der Be teacher For dem Go China Russia Korea Viet Nam Na dem culture For der Be teacher For dem Go Syria Jordan Iran Iraq Na dem culture For der Be teacher For dem Let us face ourselves for Afrika Na de matter of Afrika This part-ee of my song Na all the problems of this world In we dey carry, for Afrika Wey no go ask-ee me WHICH ONE (*after each line) Problems of inflation Problems of corruption Of mismanagement Stealing by government Nothing we dey carry All over Afrika Na de latest one Na him dey make me laugh image: http://static.urx.io/units/web/urx-unit-loader.gi
السنة
2011
المدة
25m
IMDb
7.4
طاقم العمل
Fela Kuti
Singer
طاقم العمل
Fela Kuti
Singer
قد يعجبك أيضًا
AMAPIANO 2025 | AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | AFROBEATS 2025 |AFROBEAT MIXTAPE | DJ CALVIN | NA SCRA
2025 Afro Gospel Hits - Joe Praize, Mercy Chinwo, Moses Bliss, Chioma Jesus, Samsong, Paul Enenche
BEST OF CULTURE 2021 JOSEPH HILL CULTURE MIX REGGAE MIX - DJ DEHJAVU / RH EXCLUSIVE
BEST OF REGGAE ONEDROP SONGS MIX REGGAE ONEDROP RIDDIM VIDEO LIVE MIX 2024 DJ GUSFRING /RH EXCLUSI
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
ASAKE MIXTAPE [AFROBEATS/AMAPIANO] [WORK OF ART ALBUM] DJ EMO'S DjêKonMon
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
AFROBEAT 2025 MIX | BEST OF LATEST AFROBEAT MIX 2025 #davido
Fireboy DML, Asake - Bandana (Official Video)
Wrong House 😱 | Mr macaroni | OGB Recent | brain jotter | Obaara Comedy Tv | 2024 comedy
Davido - With You (Official Video) ft. Omah Lay
Kybba x Basshall Mix #5 | Best of Dancehall, Shatta & Afro 2024
BONGO MIX 2023 - FT JAY MELODY, ALI KIBA, HARMONIZE, ZUCHU, DARASSA, KUSAH BY DJ MULLAZ
DJ LYTA - SOSO AFROBEAT MIX 2023 | OMAH LAY,BURNA BOY,FIREBOY, REMA,RUGER,AYRA STARR,FIREBOY,DAVIDO
Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix
BLACK SHERIF drill MIXTAPE...
BEST OF FIREBOY DML MUSIC AND VIDEO MIX
Latest And Hottest Mixtape (Feat. Dj Max aka King Of Djs)
اختيارات مميزة
هل تريد المزيد من الترفيه؟ استكشف منصة الألعاب المقترحة ووجهة الدراما القصيرة التي نوصي بها.

