Featured titleAfrican

Brillsta - One Hundred (Official Video)

African

Brillsta delivers another single for 2022 and this time around, he goes the lover boy route with a beautifully crafted single 'One Hundred' Video was shot and directed on location in Lagos Nigeria by Director Mattmaxx. Purchase 'One Hundred' here: https://music.apple.com/us/album/one-hundred-pop-single/1633426110 Brillsta signed with Trap Records Entertainment Ltd 'One Hundred' Lyrics One Hundred ......................Refrain.......................... when I think of you my mind dey do me Totori Totori Totori Totori tor I no go fit explain the way you do me For body for body for body for .....................Chorus.......................... Baby your style na one oh oh oh The way you smile na one oh oh Your figure eight na one oh oh You too fine baby say Baby your style na one oh oh oh The way you smile na one oh oh Your face and structure one You too fine baby ...................Verse One............ Say you done burst my brain Baby you are driving me insane The beating in my heart Just dey rise up, rise up, rise up anytime wey I see your face Baby you are bursting my brain Say you fine like an angel Pretty mamacita girl it’s nice to meet ya Baby hold up Will you become my boo On the alter you be the groom Ye eh ye ...................Repeat Refrain.......................... ...................Repeat Chorus.......................... ..........................Verse two.......................... I want dey your body like tattoo uh Be my Cardi B I go be your peacock Kuz you dey do me like juju uh uh I chop your portion i breakup the pot Uh uh uh You’re the type of game I bet my life on For you I go fit fight Mike Tyson Anywhere wey you go I go fly come What can a man do (can a man do) For the sake of love (what a man can do) I go fit kpai anybody for you So me say fine girl make you come through (repeat 2X) ...................Repeat Refrain.......................... ...................Repeat Chorus....................End

السنة

2022

المدة

3m

IMDb

7.1

شاهد الآن

طاقم العمل

Brillsta

Singer

قد يعجبك أيضًا

African7.6

Jah Prayzah - Ticheneke (Official Music Video)

African7.8

Jah Prayzah - Chengetedza

African7.3

Nayo Nayo - Chile One MrZambia Ft Tianna (Official Video)

African7.6

Jah Prayzah - Mwana WaMambo (Official Music Video)

African7.6

Debordo Leekunfa - Djeneba Djaba - Clip officiel

الريغي7.5

Best Reggae Mix 🎶 Bob Marley, Peter Tosh, Gregory Isaacs, Jimmy Cliff, Lucky Dube, Eric Donaldso...

أفروبيتس7.9

Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix

الهيب هوب والراب7.5

Tyga - XXX ft. Offset, 6ix9ine & 21 Savage (Music Video)

African7.5

Rema - Corny ( Official Audio )

African7.5

PSquare - Collabo [Official Video] ft. Don Jazzy

African7.6

Yo Maps - Ex Wamunandi (Official Music Video)

African7.3

Jay Melody - Wa Peke Yangu (Official Video)

البوب7.9

Ayra Starr - Hot Body

الإنجيل7.3

NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA

أفروبيتس7.0

BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO

أمابيانو7.5

AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS

البوب7.7

Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist

آر أند بي7.9

Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023

أفروبيتس7.9

SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA

أفروبيتس7.5

AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype

African7.2

Rema - YAYO (Lyric Visualizer)

African7.4

Davido - Funds (Official Audio) ft. ODUMODUBLVCK, Chike

African7.6

Rema - HEIS (Lyric Video)

African7.8

J. Martins featuring Dj Arafat - Touchin Body (Official Video)